Brand new vid for J-Martins song, Oyoyo. Nice video for a very correct jam. Watch out for Rita from Koko Mansion in the video. The babe is a celeb now o. Other cameos include, Bracket, Nigga Raw, Obiwan, IllBliss etc.
J-Martins
Source: NotJustOk on You-tube
2 COMMENTS
Make una dey there dey bash Kokolet Rita…no be same way wey New York from Flavor of Love take break into mainstream TV? Imagine her as Nigerian Tiffany Pollard
Make una dey there dey bash Kokolet Rita…no be same way wey New York from Flavor of Love take break into mainstream TV? Imagine her as Nigerian Tiffany Pollard
well said. the people wey dey laugh go stay one place and this rita girl go just dey go higher and higher